This guy no normal. So anybody wey get gun na cultist. 😂 Local person will always be local no matter where e go.
@jessicathomas642326 күн бұрын
Na you local pass. Check your present photo and check the person wen you say e local and look who really local pass. Small boy wen nor get home training.
@diamondabiodun511826 күн бұрын
Do as you like... Just make sure say you give up on coming to Nigeria forever
@ConfidenceobosaOsaretin26 күн бұрын
Relax nothing go xup try urself and get ur scars Peel
@jessicathomas642326 күн бұрын
You just dey talk like small pikin, you not know say them fit track you with your threats and you to face the penalty. Grow up na technology time we dey so, make you not go out yourself for trouble.
@slowmood981825 күн бұрын
Make u dey use sense bro,you just dey run ur mouth anyhow
@akinbonitoyin194326 күн бұрын
This guy n mumu of d highest order !!! Na we de ekiti na we know wetn sup de 1 corner Dey yarn nonsense believe whatever you see online at your on risk
@AlexoHqCultists26 күн бұрын
Abeg tell us wating happen..Police arrest abi them no arrest?
@jessicathomas642326 күн бұрын
Explain wetin happen. Make we hear your own part of the story. Stop the insult and if you check am now, na you be the big mumu without any explanation from you.
@user-jw7tt5rl7u26 күн бұрын
U no fit leave call confra matter ... 😂 U fit leave am. Na WA
@jessicathomas642326 күн бұрын
The guy dey give us update and make una leave the guy alone. Atleast we dey get update
@user-jw7tt5rl7u26 күн бұрын
@@jessicathomas6423 this guy update no dey ever correct. He doesn't take his time. Him dey always hurry to give update. Body no de let am sit down once him hear cult matter.. na WA oo. Person like cult pass him family.. hmmm🤔 He's always bias too.. He also a cultist. He's an Air Lord. He's not intelligent too. Alex leave cult matter. This is not your calling. Na when e never happen them fit see the medicine.. na proverbs be that so