Watch MC Edo Pikin Performanceat MC Casino Game Of Jokes Show
Пікірлер: 21
@Spurztunez Жыл бұрын
snake don see snake wey get vain? 😂😆 “Benin wey person go open orphanage home, na him children go dey inside” 😅 got me rolling on the floor!
@destinyofabillionaire7 ай бұрын
NEW JOKES,I NEVER HEAR THIS JOKES ANYWHERE B4, MKRE GRACE BRO....U TOO FUNNY
@rickmarule Жыл бұрын
Edo Pikin Performance too mature abeg 👏
@princebowwoghi3767 Жыл бұрын
EDO PIKIN THUMBS UP
@destinyofabillionaire7 ай бұрын
More grace baba
@godstimeodigie684 Жыл бұрын
I done too hear same joke from Edo pikin..... one love bro....
@godstimeodigie684 Жыл бұрын
I love is kind hrt....and his talent
@adeyemiadeniran3491 Жыл бұрын
The man ❤
@Jiggy_CFR Жыл бұрын
This Baba too dey repeat jokes
@sabicomedyclinic9873 Жыл бұрын
Good One
@okonalbert Жыл бұрын
You wise bro
@daddykst764 Жыл бұрын
Lol 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@luckygold9574 Жыл бұрын
😂😂😂😂😂😂😂
@MrGiddyon Жыл бұрын
Biting... he stole other people's content. 🙄
@alihsamson3380 Жыл бұрын
Though you are good but repeated jokes is too much
@rickmarule Жыл бұрын
Remember say dem still dey play Davido old songs till date o
@alihsamson3380 Жыл бұрын
@@rickmarule you can compare music to comedy you know that comedy gives joy more than music
@uchechukwuogbonnaya6464 Жыл бұрын
Na true the guy too dey repeat show
@favoursamon8245 Жыл бұрын
So damn true…Its so boring sometimes to watch
@giftedkelvin5609 Жыл бұрын
He repeats his jokes..
@countryside6163 Жыл бұрын
O boy your joke nor funny at all, you always use benin for stupid joke go and learn more,check out Ay show different jokes he has never for once use his state for jokes. Bro using benin for jokes all the time doesn't make sense