Bro na some of the boys dey put themselves for the game. Wetin dey surprise me pass be say, na when fight dey people dey join cult pass in the middle of the fight. Normally some people join cult out of ignorance but some dey join wey fight dey. Na God go just save us for this country
@TonypKarlsson-vq4tu22 күн бұрын
Alex you are very good person due to this cult mata way you address all time... I don't like social media because am avoiding the social media due to some settings reason i day watch your videos... Many guys join things due to anyhow reasons just to feel they are big boys... No level inside the demanding is fuck lol
@GiveAway-nc8pb22 күн бұрын
Lol 😂 Alex you too correct for the advice way you day give that guy for he own good
@oo1analyzer22 күн бұрын
👏 👏 👏
@worldfredoent386622 күн бұрын
Do you think you are safe in Europe?
@OseodionAdava22 күн бұрын
Alex...ooo why u nor responsible all ur video na stupid ones why?
@fredrickfredrick28322 күн бұрын
Alex na cow
@romeeveli151221 күн бұрын
Even your comment useless because you watched the video finished come dey call am useless video... you call it useless video but as a useless and senseless guy wey you be you have already paid Alex by watching the video... mumu.
@darkodarko14721 күн бұрын
@Alexhq So you get sense like this ? 😂🫶🏽
@worldfredoent386622 күн бұрын
Do you think you are safe in Europe?
@dreamsandnightmare744822 күн бұрын
If dem born your Papa well, go block Alex for Europe. Your body go tell you.