TAHBAX - MAN NO BE GOD ( VISUALIZER )

  Рет қаралды 2,676

Masque Entertainment

Masque Entertainment

Күн бұрын

©Truce music contest
Written by TAHBAX PRIZY WEST
Produced by DIJAY KHARL
Recorded,mixed and mastered by MENDY
LYRICS
wild fire

{its your boy Tahbax Prizy west in the building}
(VERSE 1)
man need the moni but man no get work
man get njaka dem but them no get chop
when man shidon fo quater dem so so tok
you want go hold truck ? dem tok say badluck
man di still radar ei time na fo up
21st century man no get clock
ei dey like say condom no di still work
na now whey man di see result fo bob
di one whey mboko di worry na worry
man go na how before get the yari
man di go everyday fo mutuary
fo reception dem go suck na garri?
because ei nyaah like potoh potoh
someman di dammey na some man ei motoh
man be di highup with zoropotoh
but now so man di chome na atogho
some nga them don turn turn
born born
and then their bobby dem sleep
mimbo na bong bong
tom tom
fo makam make ya body heat
i bow na time whey i hear say dem tuma some nga
because say dem buy yi buiscuit
na how whey no be na only one nigga be yaa
them nak ei like say na equip
(BRIDGE)
Man no be GOD
GOD no be man
man di make money but ei no getam
if no be GOD
but na fo man
that means say all man fo be na client
who fo di toom?
who fo di buy?
di one whey two man pikin dem di fry
reppe di toom
pikin di tie
njaka di laf but na remmey di cry
( CHUROS )
BLOOD BLOOD ALL SIDE
BANKRUPT ALL SIDE
I DI HEAR BANG BANG ALL NIGHT
AND DEN FO SHARP, PERSON MUST DIE
I DI SEE
BLOOD BLOOD ALL SIDE
BANKRUPT ALL SIDE
I DI HEAR BANG BANG ALL NIGHT
AND DEN FO SHARP, PERSON MUST DIE
(VERSE 2)
ino want gring say even fo di stage
we still get begger dem fo inside street
by now so dem fo don make begganage
just like orphan them make dem too di sleep
but instead people don add
whey them di beg
and den giver dem don melt
fo inside di payee whey you get dread ?
hmmm life fo here no be na milk
man be di katakata di see nganakoh whey ei falla cow fo traffic
man be di falla allah inside salamanda di remmey akwara fo street
man be di gather ago
enter motor
takam go hustle ei doe
man start di kale fo road
like nanga mboko
side whey man learn how fo flow
nga them too start fo di involve their self
inside charge belle start di swell
nigger them hurridly start fo di ngess
soteh some one them go tuma their mere
someone them nak nak
keyboard fo machine like say the tin na piano
hear only soundtrack whey ei di commot fo hoofer be na Lapiro
say make them wise
but them no want wise
people do laugh but water dey their eye
men them shave corobo but them get lice
so dem di confuse na like na rolling dice
Di one whey Contri don deny fo easy
but whey allman di fine na way fo busy
government di makam people dem di lazy
9 O'clock you no fit follow Bizik?
I thank GOD very badly fo ma remmey
ei prayer say make i no enter oray
man be di kmot fo long na with pied
go fo ecole right fo inside mbelle
If to say Lycee' ecole no be dey
by now so man fo don turn yi na vieh
if Le'eglise no be teach man how fo pray
by now so man fo don enter ei grave
(BRIDGE)
Man no be GOD
GOD no be man
man di make money but ei no getam
if no be GOD
but na fo man
that means say all man fo be na client
who fo di toom?
who fo di buy?
di one whey two man pikin dem di fry
reppe di toom
pikin di tie
njaka di laf but na remmey di cry
( CHUROS )
BLOOD BLOOD ALL SIDE
BANKRUPT ALL SIDE
I DI HEAR BANG BANG ALL NIGHT
AND DEN FO SHARP, PERSON MUST DIE
I DI SEE
BLOOD BLOOD ALL SIDE
BANKRUPT ALL SIDE
I DI HEAR BANG BANG ALL NIGHT
AND DEN FO SHARP, PERSON MUST DIE

Пікірлер: 22
@elmufasaescobar1455
@elmufasaescobar1455 2 жыл бұрын
Life for here no be na milk 🥛, Man No Fit Ever Be God 🙏🔥🔥🔥. Man di make money 💰 but ei no gettam 🧎‍♂️🧎‍♂️🔥🔥🔥
@bigboilee237
@bigboilee237 Жыл бұрын
Tabahx 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽 you be genius grand. I give your flowers 💐
@celebritychefshipu
@celebritychefshipu 2 жыл бұрын
Tahbax faith bro big talks
@jesusmysaviornzembomenyi9946
@jesusmysaviornzembomenyi9946 2 жыл бұрын
🔥
@baggboyhuncho2754
@baggboyhuncho2754 2 жыл бұрын
Ahead ahead blood ya place 💯💯🎯✅🙏
@ulrichmbangue8025
@ulrichmbangue8025 Жыл бұрын
Dammm Tahbax you just snape it
@simeongamex3041
@simeongamex3041 2 жыл бұрын
🔥 wildfire
@scopionking4203
@scopionking4203 2 жыл бұрын
Fire bro
@onevoice6255
@onevoice6255 2 жыл бұрын
Respect El Scopi
@jekil237
@jekil237 2 жыл бұрын
Ya 2 nova come for mboko gospel
@onevoice6255
@onevoice6255 2 жыл бұрын
Respect bro✊🏾
@Cruz_Waine_Jr
@Cruz_Waine_Jr 2 жыл бұрын
I feelam bruv ✊🏿🔥🔥. Steady wisdom over flow 🔥🔥🔥
@baldsofficial2369
@baldsofficial2369 2 жыл бұрын
Clean bro 🔥🔥🔥👌
@simeongamex3041
@simeongamex3041 2 жыл бұрын
Wirldfire
@Im_cp_mandaraa
@Im_cp_mandaraa 2 жыл бұрын
Mad bars 🇨🇲✊
@alufonwilfredmovuh9304
@alufonwilfredmovuh9304 2 жыл бұрын
🔥🔥🔥
@Im_cp_mandaraa
@Im_cp_mandaraa 2 жыл бұрын
Respect ✊🔥
@nassoptojr8507
@nassoptojr8507 2 жыл бұрын
this is what we call something HOT
@onevoice6255
@onevoice6255 2 жыл бұрын
Respect ma G
@kovichbitcoin
@kovichbitcoin 2 жыл бұрын
😭😭😭😭😭😭😭😭
TAHBAX -PORTUGAL(TRUCE MUSIC CONTEST VIDEO)
2:06
Masque Entertainment
Рет қаралды 7 М.
who am i  Pro  by  sunny clip
3:54
one voice
Рет қаралды 704
Schoolboy Runaway в реальной жизни🤣@onLI_gAmeS
00:31
МишАня
Рет қаралды 2,8 МЛН
Look at two different videos 😁 @karina-kola
00:11
Andrey Grechka
Рет қаралды 14 МЛН
Son ❤️ #shorts by Leisi Show
00:41
Leisi Show
Рет қаралды 10 МЛН
Кадр сыртындағы қызықтар | Келінжан
00:16
Reseau - Sir Winz, Cruz Waine & Tahbax
3:40
Sir Winz
Рет қаралды 64 М.
Tekno Clinton - MAN NA NDOSE Feat KASPA & TAHBAX  ( VISUALIZER VIDEO )
4:12
Vister Bafana x Shweng king _ deliver me (openverse challenge)
1:16
Vister Bafana
Рет қаралды 1,7 М.
FREEBOI LAMMA - NANG ft BAKA PORO FASSHON DEE & KRANZY
4:34
Freeboi Lamma
Рет қаралды 108 М.
Ghetto Zamarley x Sir Winz  - God's Time (Official Video)
3:23
Ghetto Zamarley
Рет қаралды 20 М.
Skelvin Only Hope ft Corizo
2:34
Skelvin
Рет қаралды 229 М.
Yung Bismac ft Tahbax_ Do like this.mp4
3:01
Yung Bismac Official
Рет қаралды 3,7 М.
Adil - Қызым | Official Music Video
3:39
Adil
Рет қаралды 437 М.
Tayna - Si Ai (Marshmello & UKAY Remix)
3:05
Marshmello
Рет қаралды 3,4 МЛН
Бақытыңды табасың
2:58
Kazybek Kuraiysh - Topic
Рет қаралды 21 М.
Koshe
2:57
Gassyr & Qanat - Topic
Рет қаралды 63 М.
IL’HAN - Bir ayda (official video) 2024
4:01
Ilhan Ihsanov
Рет қаралды 1,7 МЛН
LISA - NEW WOMAN feat. Rosalía (Official Music Video)
3:12
LLOUD Official
Рет қаралды 47 МЛН