The Truth why Black axe Members ĶÌ11 Maphite Member at Agbor Road Benin City

  Рет қаралды 4,195

Alexo Hq Cultists

Alexo Hq Cultists

Ай бұрын

#everyone #nigeria #cultist #edostate #blackaxe #Maphite

Пікірлер: 15
@Placid123
@Placid123 28 күн бұрын
Una say make person dy on guard how person wey get children go take dy on guard children no understand if war dy or if em dy hungry u go come tell em say war dy town abeg make una learn to dy live with one another dis killing no make sense na d innocent once go fall victim now
@AlleyBoy-cc4cl
@AlleyBoy-cc4cl 28 күн бұрын
Ayes why! una don start again,.... They always have people to lose. na by nor go work.... them go come ur house na
@KeanuCharlesReeves-rl3hq
@KeanuCharlesReeves-rl3hq 27 күн бұрын
Na wen I go agbor park yesterday one of my guy Dey let me know say dem drop person yesterday, the tin just tire me
@user-qo8ne4di4h
@user-qo8ne4di4h 28 күн бұрын
U are blessed Alex
@ehisberry6531
@ehisberry6531 28 күн бұрын
Agbor park na my zone where I was born and brought up till date
@user-vs9cd8bo8g
@user-vs9cd8bo8g 27 күн бұрын
No M go down for agbor rd o, na agbor park I they stay, 2 of them na civilians, I know them.
@jessicathomas6423
@jessicathomas6423 28 күн бұрын
Your update sharp and clear Alexo
@BigTeam231
@BigTeam231 28 күн бұрын
Waty bring this fight now nothing
@ChungFung-rw6th
@ChungFung-rw6th 28 күн бұрын
Which aye make that vn He be like who de impersonate Which one be I be aye This thing be like setup
@wounded_lion8
@wounded_lion8 21 күн бұрын
Obote you nor sabi DI 🤬 that nah confirm black man 🖤🤍
@ChungFung-rw6th
@ChungFung-rw6th 21 күн бұрын
@@wounded_lion8 Oga na lie no MF go down Make una no de carry talk anyhow
@minidjddndbdgold2635
@minidjddndbdgold2635 28 күн бұрын
Mf go must strick I swear maphite nah strategist but Ona nor know
@FrancaFiakpa-pk4qq
@FrancaFiakpa-pk4qq 27 күн бұрын
Mf na small boy like black axe mumu people strategini
Andrew Bustamante: CIA Spy | Lex Fridman Podcast #310
3:53:09
Lex Fridman
Рет қаралды 17 МЛН
IMPERSONATION OF BENIN MONARCH - Issues At Stake | TMI
37:57
Independent Television and Radio
Рет қаралды 40 М.
Hot Ball ASMR #asmr #asmrsounds #satisfying #relaxing #satisfyingvideo
00:19
Oddly Satisfying
Рет қаралды 17 МЛН
La final estuvo difícil
00:34
Juan De Dios Pantoja
Рет қаралды 29 МЛН
Китайка и Пчелка 4 серия😂😆
00:19
KITAYKA
Рет қаралды 1,5 МЛН
1❤️
00:20
すしらーめん《りく》
Рет қаралды 33 МЛН
Kola Olootu - Ikan to fa ija laarin Agbala Gabriel ati Muideen
9:25
Prices Of Cars In Benin Nigeria - Cars Are Cheaper In Benin City
14:07
NBM Have Been Expòsèd 2 Million Naira & food stuff is no longer working
7:02
Egede Benin Republic Central Axe Forum 2020 by Tawinji
38:51
Egede Jolly
Рет қаралды 247 М.
Another Kasala For Benin City
46:52
Dan Iyaji
Рет қаралды 12 М.
Hot Ball ASMR #asmr #asmrsounds #satisfying #relaxing #satisfyingvideo
00:19
Oddly Satisfying
Рет қаралды 17 МЛН