Them thief u still force u join there yeye confra🤣🤣
@ltpriscawalter752020 күн бұрын
Shout up black goat, there must be reason for anything wey sub, maybe they have been impersonation . Black goat with low Temple
@OnGod4life77420 күн бұрын
@@ltpriscawalter7520 thief wan defend e fellow thief group thunder fire u there mugu. only una na head of thief only una dey thief people same time forced dem join thief group see ur life
@ChungFung-rw6th21 күн бұрын
Them don kill vikin finish why some don cc Now them won de force people to join
@emekafrank757021 күн бұрын
Very bad ooh killing ourselves when there is no war between Nigeria with other country....