Alex.. preach love and unity 🤝.. i be NBM member.. i celebrate with them.. by now we suppose done troway killing of each other for one side.. i dey eat and sleep for my Maphite house.. he self dey so the same for my house.. i no fit betrays that love.. killing each other don't worth it.. Let love lead.. Some High ranking holders in NBM was with them in their celebrations hall in Benin City... preach love and Unity 🤝
@AuthenticM051119 күн бұрын
Oga you nor expect us to tell you waitin we dey celebrate.. who nor go can never know...
@wethebest839420 күн бұрын
Alex u no say since u dey post about frat, Maph neva threaten or mend u once. Dats to show say we be peace loving people and we wish everybody well
@user-bv9ow6jm5h21 күн бұрын
Join in the celebration, its all love no Hate
@thompsonmarek932121 күн бұрын
Alex HQ no dey listen to wetin people dey talk about u or comment about u. Na only hu no get sense dey talk say u no dey try i swear.
@AlexoHqCultists21 күн бұрын
Thanks bro
@patrickferrissebastian120 күн бұрын
Truth talk bro 🤣
@oviarobogodstime277321 күн бұрын
No gain
@godsentanthony183419 күн бұрын
Dey celebrate RUBBISH! Something wey no dey give God glory or add anythin good to their lives. I have a friend who was a member of Vikings but he’s now a big Naval personnel.. he told me that it’s just waste of time and energy,, even though I know. Please my dear brothers let’s use this time to do something meaningful for ourselves, our families and the world at large. God bless us!
@kennysamson942220 күн бұрын
I need to block you for this love of nonsense
@obiosalucky391621 күн бұрын
see MF,😆 Edo' organisation, una celebration nor dey reach other' regions, One state organisation, shameless organisation 😮😮
@princebillions470921 күн бұрын
But na only dem.fit stop una to celebrate july 7 for benin 😂😂😂 dey play those people arr very dangerous beware if you wan last
@user-bv9ow6jm5h21 күн бұрын
E dey international ode
@harryosa883720 күн бұрын
@@princebillions4709 stop 🛑 fake news if Ayes hear this. Nonsense wey you talk now, fight go start again mf no go fit stop 🛑 Ayes to celebrate 7 .7 day for Nigeria and in Benin city… for your information
@wethebest839420 күн бұрын
@@harryosa8837nbm celebrate July 7 last year for Benin?
@mryoungid597919 күн бұрын
@@wethebest8394your mumu nor too much, na ur papa house them wan celebrate am? U be Jew to us, una nor go fit understand de way of Wise Men.