No worry my guy,i don discuss with basketmouth and he say him go give you back your passport when una reach Naija😅😅😅😅😅
@henry51185 ай бұрын
Bro it’s winter out here, go get yourself a warm jacket. All the best on your tour!
@molecklothings5145 ай бұрын
Wetin you wan check make we check am for you 😂😂
@benjaminosagieidahosa83395 ай бұрын
Igosave na truth u dey talk soooo, watin u wan check 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@azhbk42535 ай бұрын
Igosave no worry i Go help u run am 😂😂😂
@ivieeva61665 ай бұрын
Safe, calm down. I don know you for 25years, that year for AP, shagadi street, you dey stay same hostel with my girlfriend BLESSING. Abi you dey whyne me?? 😂 shabi your wife and children na Swedish citizens that year?😂😢😅
@chiboymarcel5275 ай бұрын
Basket don already sabi ya plans
@daddycoolcomedian15 ай бұрын
😂😂😂
@shadrackjpchannel5 ай бұрын
Hahahahahha 😂 😅and
@johncomr14005 ай бұрын
Na lie you Wan migrate.. 😂 😂 😂
@bobnarrowTv5 ай бұрын
Jide na you the run am
@maccvcte97245 ай бұрын
😅😅😅😅
@rodneyadzuanaga2225 ай бұрын
Nothing wr u wan check, section 4 don hold you 😂😂😂😂😂
@mikechiks9835 ай бұрын
🤣😂🤣😂
@regchukwuka5 ай бұрын
Na lie... u don check and balance😂. If na me, you go must swallow GPS. incase
@gossipsnaija84905 ай бұрын
Lol
@life_in_general5 ай бұрын
Well I know how to get your passport back to you, but you go need to sign one document for me first.